♫ Iyanya - One Side (Lyrics Video) For music submission. Email: justifiedmelody1@gmail.com Stream/Download: https://sptfy.com/Thegoodtimemelodies Subscribe: https://www.youtube.com/c/JustifiedMelody Follow JM on: Instagram: https://www.instagram.com/justifiedmelodie/ Twitter: https://twitter.com/JMofficia/ ⏯ Lyrics You corner man one side You make me give lamba Me no fit look and pass She gimme eye contact Oh baby jekomo Oh baby jo gimme this your love Me I go show you love As long as you no rip me jor Your body must to kill a man, I no mind to be one of them Kolombi your body na im I wan do make my mind de rest (oh no) E better make I de with you cos these olosho don dey cost Baby turn around make I come ontop Ahn ahn ahn ahn ahn Be like I take gbana o Ahn ahn ahn ahn ahn Ileke burst I kana Ahn ahn ahn ahn ahn Shoot me love I manya o Ahn ahn ahn ahn ahn Put all the love for trouser o You make me want to de dance girl Mama Iyankuliya ah Control shift your pant girl Come take my banana Yeah yeah, na dis kain tin Your body dey standi kponono o Your body dey draw like ogbono oh Your body de hot e o gbona o Ahn ahn ahn ahn ahn Be like I take gbana o Ahn ahn ahn ahn ahn Ileke burst I kana Ahn ahn ahn ahn ahn Shoot me love I manya o Ahn ahn ahn ahn ahn Put all the love for trouser o Say e get one kele wey show me love That time I been dey play along Right now I wan dey for this love Oh no, yeah yeah Omo na when she enter she cause kasala Miss my flight I jump e okada Girl I want you I dey miss your banga Oh no, yeah yeah Girl you sweet like Ahn ahn ahn ahn ahn Be like I take gbana o Ahn ahn ahn ahn ahn Ileke burst I kana Ahn ahn ahn ahn ahn Shoot me love I manya o Ahn ahn ahn ahn ahn Put all the love for trouser o ⏏ :) For music submission. Email justifiedmelody1@gmail.com Justifiedmelody - Subscribe and turn the notif bell
कलाकार
Iyanya
Singer
MovieBox के बाहर भी एंटरटेनमेंट पिक्स
हम casual games और short drama पसंद करने वालों के लिए partner destinations भी दिखाते हैं। किसी भी अनुभव को एक टैप में खोलें।
आपको ये भी पसंद आ सकते हैं
AMAPIANO 2025 VIDEO MIX (Ngisakuthanda, Isaka (6am), ZENZELE, Abantwana Bakho) W/@Demolaviolinist
Signal in catalog
Mercy Chinwo - Wonder (Official Video)
Signal in catalog
2025 Afro Gospel Hits - Joe Praize, Mercy Chinwo, Moses Bliss, Chioma Jesus, Samsong, Paul Enenche
Signal in catalog
FRESH OLD SCHOOL BONGO MIX 2023 VOL 1 [ DIAMOND | ALIKIBA | MATONYA | KIDUM | OMMY DIMPOZ ]
Signal in catalog
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
Signal in catalog
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Signal in catalog
Kizz Daniel |kcee |shallipopi | The Best of Afrobeat Mix 2023 #djstarcool
Signal in catalog
Best of rema songs - 2022
Signal in catalog
Davido, Asake, Rema, Burna Boy, Ckay, Wizkid | Afrobeat Mix 2023 | Fresh Out Afrobeat July 2023 Mix
Signal in catalog
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Signal in catalog
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Signal in catalog
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK #DAVIDO #OMAHLAY
Signal in catalog
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Signal in catalog
Asake - Amapiano Feat. Olamide (Lyrics)
Signal in catalog
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Signal in catalog
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Signal in catalog
Aje
Signal in catalog
The best of SJAVA features Mix 2024 | Dj Webaba
Signal in catalog
OMAH LAY SONGS 2023- best
Signal in catalog
Tyga - XXX ft. Offset, 6ix9ine & 21 Savage (Music Video)
Signal in catalog
Ruger & Tiwa Savage 'Toma Toma' (Official Music Video)
Signal in catalog
AFROBEAT BEST OF 2024, 2023, 2022 VIDEO MIX (COMMAS AYRA STARR | LOVE ME JEJE TEMS | BURNA BOY)
Signal in catalog
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Signal in catalog
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Signal in catalog
टिप्पणियाँ
1 टिप्पणियाँ
