Falz & Vector - Yakubu (Official Music Video)
2023 · Afrobeats · Afrobeats
Falz & Vector - Yakubu (Official Music Video)
Falz & Vector - Yakubu (Official Music Video)
2023
3m
Afrobeats
Yakubu is Falz's second official single for 2023. ►Stream Yakubu - https://fanlink.to/falzyakubu ►Subscribe to the channel: https://www.youtube.com/channel/UCRySqRCtgB9iKFK4lSQRXBw ►Instagram - https://instagram.com/falzthebahdguy ►Twitter - https://twitter.com/falzthebahdguy ►Facebook: https://www.facebook.com/falzthebahdguy1 ►SnapChat: falzthebahdguy ►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ ►Music Producer: Chillz ►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule ►Bookings: bahdguys@gmail.com LYRICS: Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster You don’t want to prosper Come and collect Oscar 300 billion te gbà lówó ìjoba Kí le fi se ná sir A ti fi je Mossa Twitter dey talk This one go hot Other chairman corrupt but This one is not Youth sef dey talk When we protest they shot Make we carry PVC Make we see wetin go sup (E go sup) Suddenly e scatter Area boy ti jagba As Ole dey japa Olopa dey guide am You wayo the number The portal, e shut down You drop us the lamba Somebody e hack am Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (Ah ah ) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (Ah ah are you calling a dignity…) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster The same Mr Yakubu Oju ati Orun Enu no dey work Opolo ti burst Na who do the law Na who kill the law Who people go ask Na who dem go call I been dey my own Shey make I do like I no know wetin I know Or make I do like I no see wetin I see Shey make I be person wey no be wetin I be You must be stupid if you think you have a case Mr Yakubu who came from out of space Mr Yakubu who is not like Gowon He’s not head of state He doesn’t need a gun He took the results verified by a lot The honorable court even ruled back then that all parties can go ahead and access the source of their claims Mr Yakubu is just a name Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fraudster (First argument, I ‘ll leave the rest for the next argument ) Mr Yakubu! Ę ma ń se bi fr
Mungkin Anda Juga Suka
AFRICAN MUSIC GREATEST HITS OF 2024, 2023, 2022 (AMAPIANO, AFROBEATS) - FIREBOY, TEMS, JOEBOY, AYRA
Signal in catalog
BEST OF THE BEST AFROBEATS BANGERS WITH DJ CISCO VOL.5
Signal in catalog
ASAKE MIXTAPE [AFROBEATS/AMAPIANO] [WORK OF ART ALBUM] DJ EMO'S DjêKonMon
Signal in catalog
AMAPIANO MIX JUNE 2023 | BEST OF JUNE AMAPIANO PARTY MIX 2023| OLAMIDE , ASAKE , DAVIDO , KCEE
Signal in catalog
BEST OF THE BEST AFROBEAT VIDEO MIX 2025| AFROBEAT 2025| DJ CALVIN [ RUGER, REMA, WIZKID, DARKOO
Signal in catalog
Kertasy – Tik Tok Shake (Official Music Video) | TikTok Dance Anthem 2025
Signal in catalog
BEST OF DAVIDO MIX | 1 Hour 59 Mins of Chill Songs | Afrobeats/Amapiano /R&B MUSIC PLAYLIST | DAVIDO
Signal in catalog
Hip Hop 2025 Video Mix(DIRTY) R&B | Dancehall | AFROBEAT 2025 (RAP | TRAP| HIPHOP| KENDRICK | DRAKE)
Signal in catalog
SIMI MIXTAPE 2023 | BEST OF SIMI | SIMI GREATEST HITS 2023 MIXED BY DJ LORZA
Signal in catalog
AFROBEATS FRIDAY MIXTAPE ||PHYNIXX|| (Rema, joyboy, omah lay, Ruger, Ckay) #hype
Signal in catalog
Naira Marley - Pxy Drip ( Official Lyric Video)
Signal in catalog
Best Songs Of Ruger 2023 - Ruger Greatest Hits Full Album/Playlist
Signal in catalog
AFROBEATS VIDEO MIX 2025 - (TOMA TOMA, FUNDS, KESE, OZEBA, HAUSAPIANO...)
Signal in catalog
Hottest Afrobeat Mix 2023 | Afrobeat 2023 Mix by Musicbwoy
Signal in catalog
Davido, YG Marley - Awuke (Official Video)
Signal in catalog
2025 TOP AFROPARTY VIDEO MIX 2025 AMAPIANO MIX BEST NAIJA AFROBEAT MIX BY DJ SPARK FT DAVIDO, WIZKID
Signal in catalog
Ruger - Asiwaju (Official Video)
Signal in catalog
NEW AFROBEAT VIDEO MIX 2024 - REMA, OMAH LAY, KIZZ DANIEL, DAVIDO, BURNA, AYRA STARR, ASAKE
Signal in catalog
Davido - KANTE (Official Video) ft. Fave
Signal in catalog
NAIJA AFROBEAT VIDEO MIX 2022 - RUGER, REMA,OMAH LAY,JOEBOY,BURNA BOY,TEKNO,KIZZ DANIEL BY DJ KELDEN
Signal in catalog
Amapiano Mix 2023 | The Best Of Amapiano 2023 Mix by Musicbwoy
Signal in catalog
CHIKE & SIMI - RUNNING (TO YOU) (LYRICS)
Signal in catalog
BIDEMI OLAOBA in Extravagant Praise at MASS 7.0
Signal in catalog
Soulful Afrobeat R&B Playlist 🌊 | Tyla, Tems, Chris Brown, Burna Boy 2024 Mix by DJ Hello Vee
Signal in catalog